Duration 3:53

Ayra Starr - Rush (Lyrics) Sabi girl no dey too like talk

117 673 watched
0
1.3 K
Published 29 Apr 2023

rush 🎶 rush ayra starr For your music submission, business enquiry and copyright issues please contact us; 📩 goldenfishent200@gmail.com Please Subscribe To Our Channel And Turn On Bell Notification 💜 #rush #ayrastarr #lyrics #afrobeat (rush lyrics ✍️) Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them dey run, dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no get the time for the hate and the bad energy Got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush (e dey rush) E dey rush well, well, e be much (e be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (e dey rush) E dey rush well, well, e be much (e be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (there's no dulling with us, oh) Pa-pa-ri (oh) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa Ta-ra-pa-pa-ri-pa Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah) You never touch, you dey form papas (yeah) Which kind money we never see before? Kosi elomi, got me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace I just dey my lane, my lane Me no get the time for the hate and the bad energy Got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me Kudi na my fantasy (yeah, yeah) Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah) But e dey rush (e dey rush) E dey rush well, well, e be much (e be much) Na God dey make my tap, e dey rush (yeah) The kind money we touch, yeah E dey rush (e dey rush) E dey rush well, well, e be much (e be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (there's no dulling with us) 'Cause e dey rush E dey rush well, well, e be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well, well, e be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (there's no dulling) Yeah, yeah Yeah, yeah Mmh, ah tags ayra starr rush rush ayra starr ayra starr rush lyrics rush ayra starr rush lyrics ayra starr rush lyrics rush by ayra starr rush by ayra starr lyrics

Category

Show more

Comments - 39